08/04/2026
Holiday wey just dey start these 2 wan kee me 🤧 Daniel and him cousin no dey gree me drink water drop cup🤦♀️
I went to the showroom to pack a customers order, he was asleep when I left home ooo only for me to get this video few mins after 🤧
Abeg who dey do lesson for a 1yr10months old baby?