Hilda Baci News

Hilda Baci News Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Hilda Baci News, Kitchen/Cooking, Abuja.

Idan gangan 💪Hilda Baci don complete her World Record attempt for di longest nonstop cooking for an individual at over 1...
16/05/2023

Idan gangan 💪

Hilda Baci don complete her World Record attempt for di longest nonstop cooking for an individual at over 100 hours plus.

Hilda bin start her world record attempt on Thursday 11th of May and bin dey gun for 97 hours until ginger ti take over.

She recieve encouragement from plenti celebs dem and goment pipo including President Buhari, di president-elect, Bola Tinubu, Akwa-Ibom stategovnor and even Lagos govnor, Babajide Sanwo-Olu bin show face to sama some of di food wey she cook.

Guiness World Record don reply say dem go still take dia time to review di attempt before dem go finally award her di World Record Holder.

Address

Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Hilda Baci News posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share